Happy Happy
(专辑: L.L.N.P (Long Life N' Prosperity) - 2011)
Oh, oh, oh (Phyno) Eh, eh, eh Happy, happy, yeah, yeah, yeah Oh, oh, oh, oh, uh Happy, happy, oh When I'm happy, happy, yeah, yeah, yeah Oplikota, plikota, plikota warm water Plikota, plikota, eh Oplikota, plikota, plikota warm water eh See, for the
love I
have for you Anytime I
see you happy, happy oh When I'm happy, happy yeah eh Girl, na you wey dey make me dey mental Anytime time I
see you I'm happy, happy eh My baby, happy, happy oh oh oh This love is so true Girl, I'll do anything for you Na you dey make me up To dey happy, happy oh, oh, oh Girl, I
wanna be the
one that make you wanna smile Girl, I
wanna be the
one that make you wanna high Baby, take me to your heart, oh, let's not fall apart Let's walk down the
aisle, girl, I
love you till I
die Anytime I
see you, my body dey do yori yori Hain, anytime when I
dey with you E
be like say dem play ogbono feli feli I'm pleading, take me to your heart oh Let's not fall apart This love no go die and I'll love you till I
die For the
love I
have for you Anytime I
see you, happy, happy oh My baby, happy, happy eh, eh, eh Girl, na you wey dey make me dey mental Anytime I
see you, I'm happy, happy, oh My baby, happy, happy, oh, oh, oh Baby, girl na you wey go dey chop my money Na you wey children every time go dey call their mummy Make me do you eye banner, wan go anywhere Oh, oh, oh, baby, and you na be the
girl Everywhere wey you dey I
go dey there Far or near, never anywhere No matter anywhere you dey there Girl, I
swear to dey there, there See na you be the
person wey dey make me whole Anytime wey I
no see you E
be like say my life dey low, anse, anse Ose, ose o, inna top of this o
Pasusu zurkuma oh I
say inna top of the
yonkele oh oh Baby, girl na you wey dey make my life dey sweeter If I
no dey with you, it be like say I
drink Alomo bitters Say, say oh, oh, inna ontop of the
yo Pasusu zarokumo oh I
say, "Inna top of the
yonkule oh, oh" For the
love I
have for you Anytime I
see you, happy, happy eh My baby, happy, happy, oh oh oh Girl, na you wey dey make mental Anytime I
see you, I'm happy, happy oh My baby, happy, happy, oh, oh, oh I
don't care if them say you mumu Baby, I
don't care If you don friend my friend before Na you wey I
want eh Na you complete my life eh You make me happy, happy, oh, oh I'm happy, happy, oh, oh, oh When I
no get money Baby, girl you go dey stand by me I'd be there, you go dey pray for me You want me to get money eh, ah When I
never get money, oh You go dey dance for me I'm happy, happy yo I'm happy, happy yo, oh, oh With you in my life My baby, I'm blessed Everyday for my life, it's true I
swear, I'll be there I
don't need to get money, oh I
don't need anything, oh I'm happy, happy oh, oh Happy, eh, eh, eh You dey by me Even the
raining season dey by me When things go bad You still soji I
say, "Happy, happy, oh, oh" Happy oh Everybody kirikota kirikota bam Kirikota wankota krikota bam, bam, bam Okirikota kirikota bam Wankota, wankota, krikota bam, bam, bam When I
no get money Baby, na you go dey stand by me I'm happy, happy oh, oh, oh I
am H-A-P-P-Y P-P-P-P-Y I
am H-A-P-P-Y P-P-P-P-Y I
am H-A-P-P-Y P-P-P-P Happy, happy, oh, oh, oh, oh Oh-oh-oh-oh-oh