音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Sisi Nene
[Intro:] She Goa [X4], no man badder Se Goa [X4], JaySleek no man madder Oh Oh, na who born their father Yeh ohnn... [Verse 1] Say this girl try me, she look up and down eye me See I
tell am say she dey try me, cos the
way that she whine dey eye me ohhhh Other guys applying, but she give them declining I
love the
way you whining, my baby baby whining [Hook] Oya sisi nene roll am, whine am for me roll am Let them know sey you you hold am, na you sabi roll am [Verse 2] Ojo.. mawomi make you tell them no be so Sheba wolo lenu woje coma jo oh.. I
love the
way you put in on the
floor.. Omoge joo.. Oya oya oya [Hook 2] Sisi nene rowanla [X4] funmi Sisi nene jomala komala rowala Fun [x2] [Verse 3] Sisi nene dance for me, don't let them know Say baby nene, grind down low I
say I
love my sisi nene Cos the
way that she whine dey catch my beach [?] nene Oh no no yeah Up and down she go [?] I
carry her on my show now I
just dey finish my show now And she make make wey go now say [?] [Hook] [Outro]
完毕