Link Up
(专辑: The Firstwave - 2017)
Tinny entertainment baby Dzha! Its your boy YCEE Rrrrr! Reeky baby o
Tinny! [Reekado Banks:] Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up I
say live life no stressing, bad girl dem wanna link up To make it into my setting, bad girl you gotta switch up Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Say girl you know say You fumble alele, You fumble alele Say girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe [Ycee:] Man dem from way back We be saving money for the
maybach I
be out here getting my paper To all the
shawties wey dey form this na payback Man you could say that I
seen more bars than a
jailer When I
ball too much I
turn player Got only fine fine girls on the
radar And its sure All them girls wey dey think say them no go like me Omo baby no dey disturb if you form to much imma hola at your friends like Baby girl make we link up its on to the
next if you don't want a
nigga like me No dey disturb, don't get it twisted na my yarns make your shawty wanna [Reekado Banks:] Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up I
say live life no stressing, bad girl dem wanna link up To make it into my setting, bad girl you gotta switch up Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Say girl you know say You fumble alele, You fumble alele Say girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe [Ycee:] Now everybody wanna gimme chance Back then they would never wanna gimme that And when I
drop that sound dj bring it back And all the
girls wey dey come getty biggy back o
Some dey give love some are hating I
dey put some on awaiting And the
fine girls they wanna date him When they see a
lotta deals that we negotiating now And its sure All them girls wey dey think say them no go like me Omo baby no dey disturb if you form to much imma hola at your friends like Baby girl make we link up its on to the
next if you don't want a
nigga like me No dey disturb, don't get it twisted na my yarns make your shawty wanna [Reekado Banks:] Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up I
say live life no stressing, bad girl dem wanna link up To make it into my setting, bad girl you gotta switch up Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe Say girl you know say You fumble alele, You fumble alele Say girl you know say Badman ja pe pe, Badman ja pe pe [Reekado:] We getting the
money, we drinking some mo oh And everywhere we go and everywhere we see oh oh yeah Fuck up the
commas and fuck up the
club yeah Drink up life is a
movie! Better believe we steady be getting the
moolah Better believe, ogbeni you better believe yeah I
don't smile when it comes to my money you better believe me yeah (Tinny Entertainment baby) [Ycee:] Maga downgrade As I
dey see a
lot of guys I've never seen another like me No be mistake And if you dance my tune No be play play I
go dey bang all of the
girls wey dey on my p
Malor downgrade oh