音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Call Of Duty
(专辑: Grit & Lust - 2022)
Oya, oya, drink drink gari Whether your brain go calm down I
dey smoke Igbo Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm Niphkeys I
be person pikin, I
get feelings too My mind is split in two, I
love you but I
love Simbi too Girl you can just tell me if you want Jimmy Choo So me go end it with you So many other guys wan chill with you Now I
just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I
done upgrade, my terminal Two shorties, ma pami na You know say me I
sabi na My song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boys and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I
go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn I'll be inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving two I
am guilty (She thinks all I
want is) She think all I
want is sex and it doesn't make her upset Girl you have to bring your friends 'cause they all have to meet my friends And we have a
show by ten, so we have to leave by then Who I
be dem no get idea, 'cause I
no dey too show myself Now I
just want to marry her Wan buy her designer Check your window, ka ri ra It's been like four days, ta ri ra I
done upgrade, my terminal Two shorties, ma pami na You know say me I
sabi na My song is sweet like Ribena Mummy and daddy njo, boys and girls njo Omode pe'lagbalagba, oloyun ton lo s'antenatal Anywhere me I
go, say dem love my flow Dem say Zino get lamba, omode wey get raba, ahn Ahn, ahn Poltergeist, me I
sneak up on you Me I
no fit give up on you I
be make I
use ninja Baby ma bami ja Inside playing call of duty Loving you be my call of duty Say for loving two I
am guilty Timmyjay on the
track
完毕