音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
We Must Groove
(专辑: Warriors - 2020)
Anyhow we be today No matter pressure wey dey Any obstacle on the
way I
go bulldozer am straight away Even if I
get fever Or my landlord don dey craze As long as happiness dey my radar I
no go fit complain I
don't need to stop, to fly high, high I
get natural high I
don't need to think too much 'Cause thinking na problem, instead I
reason solution For me-me to quit, for me-me to chill For me-me to flex and enjoy my life For me-me to give, without explanation For me-me to lead so e
go be say We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move (Oya, tell dem) E
no matter where you come from We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move Oghene do, oghene do Osolobrugwe do o
The
only flesh and the
bone The
pot of life na your own eh Because I'm feeeling the
tension Feeling with the
pressure Dealing with different problems of life I
know that everybody gat dem Big man or small man It doesn't matter if you are black or you are white See ya tell dem We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move (Oya, tell dem) E
no matter where you come from We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move Omo the
party don scatter The
people dem no want us Their mendula so reckless Dey affect their belief And if I
thief, check am Dem no go believe How we dey spend money Not until when the
money Tell me wetin I
go do Just to clear your eye-eye-eye, eye Anyhow you think am Omo e
no concern me die, ah So make I
just dey do Wetin I
dey do If e
no tell you Jeje ni ke wu No dey confuse You can't walk in my shoes No go shook your mouth for wetin no concern you Many thing dey happen but you don't have a
clue Anything dem do, dem go start dey go Make you no go tell somebody say I
tell you Let's just try to keep this shit between me and you I
don't need to smoke to fly high, high I
get natural high I
no need to think too much 'Cause thinking na problem Instead I
reason solution For me-me to quit, for me-me to chill For me-me to flex and enjoy my life For me-me to give, without explanation For me-me to lead so e
go be say We must groove o, we go groove As long as your brain still dey function We go move o, we go move (Oya, tell dem) E
no matter where you come from See as she fine like mamiwater Omo see man-chester, see baka We go move o, we go move As we dey here dey jolly Snake swallow money Me sef dey jolly Next one na Monkey Dey here dey jolly Snake swallow money Next time dey jolly Next time na Monkey
完毕