音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Amplifier
Na na na na na! na Na na na na na! yeh Na na na na na Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier Rewire, no need them turaya Chai! Tumbaya, together amplifier Oya! Oya! rewire no need them turaya As I
see you so, I
suspect you ooh Cause I
know you and the
gold eeeh And as you see me so, and I
know you know Say I
get only God eeeh eeh All I
know you want the
answer Just like every monkey want Banana That's why you have to work harder Work hard you get to the
lamba (lamba) Cause the
lamba is the
thing that every body want to see see see They want gold eh eeeh So lets work, work for you as you work for them too So you can see your testimoniii eeeh Whether you dance hip hop or you dance makossa Na any name wey you like you go answer Whether Johnson or you be Hamza Make you work, make you dey halla Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier Rewire, no need them turaya Chai! Tumbaya, together amplifier Oya! Oya! rewire no need them turaya Aah hu aaaah, ooh what a
lovely day See us, as we dey here so, I
just wan dey feel-high-re Eeh eeh eh, he too like ishoro You see me, as I
dey here so, I
just wan dey feel-high-re Eeh eeh eh, he too like ishoro Wetin you dey find? Make you shine your eye well well ooh Shine your eye well well ooh Where you dey go, wetin you dey find? Make you look well well ooh Look well well ooh Where you dey go, wetin you dey find? Make you shine your eye well well ooh Shine your eye well well ooh Where you dey go, wetin you dey find? Make you look well well ooh Make you look well well ooh As I
see you so, I
know you like better thing ooh See as your eyes dey shook oohh eeh You wan chop me as you wan chop the
anger Be careful make you no put hand for fire Anyhow wey you do, my guy you go tire Eh eh, you go tire, tiiiire Na who ah ah! go waka round the
way? See us, as we dey here so, I
just come to feel-high-re Eeh eeh eh, he too like ishoro You see me, as I
dey here so, I
just come to feel-high-re Tumbaya, together amplifier Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier Rewire, no need them turaya Chai! Tumbaya, together amplifier Oya! Oya! rewire no need them turaya Oya! Oya! Kumbaya, together amplifier Rewire, no need them turaya Chai! Tumbaya, together amplifier Oya! Oya! rewire no need no turaya Oh what a
holiday, what a
holiday You see me, as I
dey here so, I
just come to feel-high-re Aah hu aaaah, oh what a
holiday
完毕