No Other
(专辑: Hypertension - 2022)
I
only want you, no other, no other girl, say no other No other girl, just my mother, ayayaya I
only want you, no other, no other girl, say no other No other girl, just my mother, just my mother Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby Oya odi dan dan, odi dan dan baby Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby Oya odi dan dan, odi dan dan baby Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa Wetin you want? Shey na silver or gold You never see millions unfold I
no be small boy, I
no be watagiri I
no dey wear slippers Dunlop Even Mia Khalifa I
unfollow If I
look another one Apollo Abeg make you release am Mama yo oo mama yo oo Likkle tsunami, forget about mummy I
can be your daddy and I
can be your nanny Likkle tsunami, forget about mummy I
can be your daddy and I
can be your nanny I
only want you, no other, no other girl, say no other No other girl, just my mother, ayayaya I
only want you, no other, no other girl, say no other No other girl, just my mother, just my mother Shebi na the
love I
dey see for your eyes I
dey look, I
dey smile, e
dey make me dey like to dey dey your side I
want to dey your side Shebi na the
love I
dey see for your eyes I
dey look, I
dey smile, e
dey make me dey like to dey dey your side I
want to dey your side Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby Oya odi dan dan, odi dan dan baby Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa Oya ripim pom pom, ripim pom pom baby Oya odi dan dan, odi dan dan baby Oya rapa npan pa, you can fit to rapa npan pa