音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Life Dey Go On
(专辑: Theta - 2022)
What a
song! Once upon a
long lost time mama born a
saint Memories no dey to shape my thoughts, no regret, no pain And all the
ladies see me say my ovaries, pretty little baby Wetin my mama say and everybody dey like rookie My mama tell me wetin my papa say When everybody dey work for me for free, I
frown Them shed the
tears E
dey go on, Life dey go on I
crawl, I
waka, I
fail papa E
dey go on, life wheel dey turn, dey go on I
run my broad, for school, for mosque When I
just be little boy e, I
go wear my cape, imagine the
fate of the
world e
dey for my hand E
get time life show me pepper tales, you no know my story, the
song I
been dey sing E
dey go on, life dey go on I
run I
take off Dem try to shoot me down, I
nook them all E
dey go on, life wheel dey turn, dey go on I
sabi the
road I
talk, them try to keep me out, I
buy the
bus And the
truth been dey hurt me, e
no get shield to protect me I
breathe in, I
breathe out, feel alive and say and again and again Them ditch the
bus, them run The
south people bus them run I
fix, I
patch, I
exhaust Those wey love to join me, them come E
dey go on, life wheel dey turn, dey go on I
stand for freedom for my life I
love, I
laugh, I
drive to Winfell ah To feel alive, to stand proper and to learn To stand and try, to free my mind, to be wise To live and style, to take flight, to dey shine, to unlearn, to try again, to win some more, to go far
完毕