Ogechukwu
(专辑: Sorry I'm Late - 2021)
Vibes dey body, e
no dey finish Vibes dey body, e
no dey finish Hmm-mm, hmm Ohh-ahh Many people ask me how I
do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish And if dem check my wallet see say money finish You know say dem go gather round to laugh me pieces, yeah, yeah-yeah Ask me, ask me, how I
do this? Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, ayy, ayy-ayy As I
dey sing this my music See all my people gather round dey come dey Feel it, yeah, ayy-ayy Settle down, settle down Settle down, settle down Make I
tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy Settle down, settle down Settle down, settle down Make I
tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy Many people ask me how I
do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah, ayy-ayy As I
dey sing this my music You know the
vibes dey body e
no dey finish, yeah-hh Vibes dey body, e
no dey finish (le, le-le le-le-le lo) Vibes dey body, e
no dey finish (le, le-le-le, hmm) Ayi ge nye gi nwuri Egwu wa bu, egwu dinma Ka in nye gi awuri, oh-wo-wo Egwu wa bu, egwu dinma Gbarume egwu ihunaya wu oh (ahn-ahn) Egwu ihunaya wu oh (ayy-ayy) Buju nwa baby, ayy (ahn-ahn) Vibes dey body, e
no dey finish Settle down, settle down Settle down, settle down Make I
tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy Settle down, settle down Settle down, settle down Make I
tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy Many people ask me how I
do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah, ayy-ayy As I
dey sing this my music You know the
vibes dey body e
no dey finish, yeah, ayy-ayy (Le-le-le-le) (Le-le-le)