Oh My Gosh (Remix)
(专辑: Woman Of Steel - 2019)
Maybach Music Lover, lover Lover, lover Oh my gosh oooh [Yemi Alade:] My tomatoe joss', na wetin he dey call me Him no know wetin I
do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e
be, no other girl fit overthrow me I
no go do you corner (Corner, corner) Na you my true lover (Lover, lover) Whether winter or summer (Summer, summer) Baby, me no go freaker (Freaker) Me no go freaker, for you am I
no go area (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I
no give them face (For you I'm a
no go area) Love no dey them face (Eh no go area) What?! Eh eh eh, I'm taken Oh noo, I'm taken Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh Oh my gosh ohh, eh I'm taken [Rick Ross:] It's the
boss Yes, all black in a
brand new Porsche No doubt baby, it's that boy Hit up, huh, its Rick Ross Caught a
flight and jumped up the
jet AP, I
stop the
next Hundred bags all at once Lights come on that's when I
get done Double M, number one Drop it down show your — Drop it down show your — Drop it down show your — [Yemi Alade:] I
no go do you corner (Corner, corner) Na you my true lover (Lover, lover) Whether winter or summer (Summer, summer) Baby, me no go freaker (Freaker) Me no go freaker, for you am I
no go area (Eh no go area) Many toasters for my area, many toasters for my area But I
no give them face (For you I'm a
no go area) Love no dey them face (Eh no go area) What?! Eh eh eh, I'm taken Oh noo, I'm taken Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh Oh my gosh ohh, eh I'm taken My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh) Him no know wetin I
do wey make am mad over me (Ahh) Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e
be, no other girl fit overthrow me Yemi Alade oh (Oh my god, Fiokee) ohh Effyzzie yeah yeah yeah Coublon oh, e
dey beat oh Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover Summer, summer