Killin' Dem
(专辑: African Giant - 2019)
Abulo abulo anu elu Gbe body eh, Abulo abulo anu elu It's Kel P
vibes, abulabulalo, Zlatan If I
ever see you You go kwere Ise yen killing them sha, because I
swear God the
vibe go killy dem pa Kpro kpro kpro, we go dey wound dem like that, oga boss make I
no be abeleja Je o
mo, popo popo popo, gbe body e, po grrrrrrr gbese gbese, gbe soul e
eh eh grrrrrrr gbese gbese Jon jon ti jon jon, make you no dey pull up pull up Jolomijolo, where the
money, where the
money nana nana Won ni elo ni, elo ni e, we making money rush rush like indomie indomie e
Ah we suppose get award, my Lord, baby shomo Giuseppe Zanotti ah Je o
mo Ise yen killing them sha, because I
swear God the
vibe go killy dem pa Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I
no be abeleja You are not Ayefele, so what's your excuse, this is my time jhor there's nothing you can do Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu, ibile ibile mo wo le de, won japa won sonu Oya who dey, who dey who dey who dey, Zlatan Ibile, Burna lewon lere Won m'ogun pe l'efo won lo mu mi sere, won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere Oya Halle, Hallelujah, rap yi ta lenuse bi ti suya Ma jeko ya e
lenu ti ba lo ra beamer, Able God lasan legbo te lo n
sina K'eku le lo so fun toko toko, mo ti wole ko ma need ti n
ba dibo Kapachumaremanechupako, eruku ni mo ba to, mo gbe zanku wole, mo ni ko fade shaku shaku Ise yen killing them sha, because I
swear God the
vibe go killy dem pa Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I
no be abeleja eh eh eh Yanyan o, yanyan o, back in the
days dem dey use me to yanyan o
yanyan o
What's on my wrist, on my neck e
be daya o, daya o
I
no dey look uche, I
dey denge o, Pele o
ahn ahn Won ni elo ni, elo ni e, we making money rush rush like indomie indomie e
Ah we suppose get award, my Lord, baby shomo Giuseppe Zanotti ah Je o
mo Ise yen killing them sha, because I
swear God the
vibe go killy dem pa Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I
no be abeleja eh eh eh Ise yen killing them sha It's STG Abulo abulo anu elu ... Abulo abulo anu ani Abulo abulo anu mmiri If I
reason you... You go kwere ooo