Common Person
(专辑: Love, Damini - 2022)
(Bong) (Bong killa) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I
be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passing my own I
be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passing my own Because na God, I
dey put all my faith, food for my plate Fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the
job Mm, balanso I
be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passing my own