音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Coca Cola
As you hear the
beat, know sey we bout to lockup the
system (System) Everytime I
dey give dem (Jejeli) Drinks in abundance Girl dem whine to the
instrumental yeah, yeah So tell me what's the
issue with you baby? Tell me wetin money can't do Couple thousand in my pants in a
bundle Pretty girly wanna sit on top mi bamboo Oh baby no do like say you dey fear, fear, fear Why you dey so far away, I
want you near, near, near This your skin tight, It dey make eye tear, tear, tear The
way you whine body make me say woah Oh I'm So high Got a
pretty baddie on me Me I
really wan poke her Poke her Cos she got a
body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back, oh baby Baby, oh baby Baby Oh my fera Oh my feranmi Baby sumɔ Baby sumɔ mi You dey ginger You dey ginger me And I
know you like the
things wey dey on my teeth Sha mi nogbo Sha mi nogbo Baby come twa mi lolo Want to water you with all the
racks and kobo Ɔdɔyewu just fa ma me Oh fa ma me This your body wey fit kill person You go make I
spend all my money Ah girl sɛ wo nim No be ordinary things wey I
fit do Oh I'm So high Got a
pretty baddie on me Me I
really wan poke her Poke her Cos she got a
body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back Go baby (Baby) Baby (Baby) Oh baby Baby Me se ɔdɔ tell me anything you want from me Body of a
queen, like Beyoncé Show me your finger, make I
put a
ring on it Lo Lo Lo I
go love you till heaven Come check it Swipe up me card and purchase Anything you want you know say badman fit get it Me I
no fit spend my money on another person But I
like you My My Only you a
fit for my life So I'll be riding for you till I
die So baby hop in my ride Baby shut down the
town with your Oh I'm So high Got a
pretty baddie on me Me I
really wan poke her Poke her Cos she got a
body so nice Her body like Coca Cola Girl mi love when you throw it back Oh baby Baby Oh baby Baby
完毕