Hook
(专辑: King Of Love - 2020)
Mad oh Yo Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e
(Hook) (Hook e, hook) Oya now When we start to dey go Money no go finish on hin own All the
guys dem dey call you dey bone Come, don't dull, okay Two people collect money One person spend the
money That one dey ask for money Where the
money dey Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Anytime I
see pesin I
like Manager go run the
package Pass the
package to backstage Move the
package, full kit I
no dey like Ngozi Ngozi go stay for a
month A
day is enough for the
wise If e
wise, e
go come back again Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Awon bi 37 lo wani gate She'lo gbe gbedu, won ni vado ti de Vado bi three, abi vado bi eight Vado sha, abi vado Bill Gate Okay, come for the
dough and I
come for the
mula Iyalaya, baba werey ni corona Okay, search for the
gbedu Download the
gbedu Pay for the
gbedu Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Moti hook e, hook (Hook e, hook) Ani moti hook e, hook (Hook e, hook) Oh well, as the
real boy You know, I
say make I
bless my fans, you know Pill song I
love you guys Thank you for your support