FEM
(专辑: A Better Time - 2020)
(Napji killing this one) E
be like you don dey talk too much Small talk you don dey talk who talk Fem (Baddest) Oboy you don dey do too much Small talk you don dey look who talk Fem (And di baddest) Person wey dey find the
pitty Omo no dey give me itty bitty Just call me, you wan know 30bg You go know 30bg when you see 30bg You wey dey find the
pitty Tell Odogwu say we like to party Just call me, you wan know 30bg You go know 30bg when you see 30bg Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Why them com dey para, para, para? Para for me Why everybody com dey para, para, para? Para for me Why them com dey para, para, para? Para for me Nawa 30bg we go para, para, para Them go para for you Before the, before the
matter get serious Before the
whole matter gets dangerous You need to make sure you don't stay too much 'Cause if you say too much, I
fit to run up on you You see seh I
get fans wey dey para gan You see seh my own G
pass G-Wagon My nigga, I
set trends, no Twitter stuff I
get men, I
no dey gather boys I
dey live my life, man dey turn am to shoot on site When be say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind Live my life, man dey turn am to shoot on site When be say na me dey give them life Them go tell me who dey give them mind, give them mind Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Make una tell am to call me Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh Why them com dey para, para, para? Para for me Why everybody com dey para, para, para? Para for me Para, para, para Para for me (Napji killing this one)