Jowo
(专辑: A Better Time - 2020)
My baby jo, jo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo One time, tiri gbosa for the
two person wey born you I
never want to try lose you, try dem no born me well I
no fit tire for your matter, lai lai say I
no do Suddenly man calm down, man down for only you, yeah Many, many man they try to whine you I
no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney Many, many man they try to whine you I
no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney So me say jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oh ya raga, raga, ragabomi Jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oh Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo Amina, zomana Answer me jo, chasing me now It be like you be my destiny, nah This kind of love e
no dey similar Amina, mutu mina Mo la e
go, gbo temi na No-no no me, ori kakirimo Su momi girl, baby speak to me now Many, many man they try to whine you I
no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney Many, many man they try to whine you I
no really mind they just they whiney Many, many gyal they try to whine me Baby no go whine, dem just be whiney So me say jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oya raga, raga, ragabomi Jo, jowo Look into my eyes, oh baby, jowo Will you be my wife? Oh baby, jowo Baby, oh ya raga, raga, ragabomi Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo Jo, jowo My baby jo, jowo My baby jo, jowo Jowo (Magic Boy, take it easy on the
beat)