音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Scape Goat
I'm Dbanj, ose ose hmm (and you know now) Don don don jazzy again Now this goes out, to my one n
only sweet potato in the
world My vow to you Take my heart, take my love Take my body come build my home Stay with me Iyawo mi Cos you love me I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) Baby boo I
can see your eyes Say you don jam many fools for your life Dem go come as lovers as dem disguise But as time goes by na ur body be the
prize Success sef wey you carry na die Thats why sometimes I
no dey surprise Dem go say dem love you but that na lie Chop and clean mouth tell you bye bye Me sef I
no tell you say na me holy pass Some people dey talk say I
dey use jazz Dem say I
bush, some say I
razz Dem say I
be nobody, I
no get class Well, I've been bad and I
know it And I'm sorry wanna show it But no one, will give me a
chance to prove myself Despite what you've heard of me You still went ahead to be with me You have chosen to be there for me To you I
make this vow I
say Take my heart, take my love Take my body come build my home Stay with me Iyawo mi Cos you love me I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) For all those guys that caused you pain That broke your heart and brought you shame If you need someone to blame You can put the
blame on me For all those guys wey spoil your name Those guys that drove you insane Let me be the
one to pay At your beck and call with no delay I'll stay committed to you girl I'll never fall your hand Let let them call me a
fool girl Omo na dem get their mouth oo I've been bad and I
know it And I'm sorry wanna show it But no one, will give me a
chance to prove myself Despite what you've heard of me You still went ahead to be with me You have chosen to be there for me To you I
make this vow I
say Take my heart, take my love Take my body come build my home Stay with me Iyawo mi Cos you love me I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) I
will be your scapegoat honey Cos you came through for me You gave me breakthrough baby (oh ahh) Omo toh good o, o
good o
Toh good o, o
good o
Ani toh nice o, o
nice o
Toh nice o, o
nice o
Omo toh clean o, o
clean o
Toh clean o, o
clean o
Omo toh set o, o
set o
Toh set o, o
set o
Toh sweet o, o
sweet o
Toh sweet o, o
sweet o
(till fade)
完毕