Na Lie
(专辑: RunDown Funk U Up - 2006)
Che, this is a
wake up call to all liars No need to lie no more Make una tell am as e
be White is white, black black, no long talk Listen First of all liar na cheater Now you wanna come to toast my sister Take her to your house to start to beat her The
next thing wey I
hear, you try to kill her Mr. teacher, Mr. preacher D'banj don't care if you drive car a
big car You say yo drive a
big car, just to squeeze her We know say you dey lie, so make you leave her Oya come o, listen to wetin I
wan talk o
D'banj o
no go take any of the
jokes o
When you see a
liar they go talk like this When you see a
liar they go talk like that Oya come o, listen to wetin I
wan talk o
D'banj o
no go take any of the
jokes o
This na liar, liar, lie, lie no dey pay When you see a
liar make you tell dem say, na lie They go say na them they big pass (Na lie) They go say na them drive first class (Na lie) They go say na they dey fly first class (Na lie) I
say (Na lie) I
say (Na lie) They go say na their car just pass (Na lie) They go say na dem know book pass (Na lie) They go say na their babe just pass (Na lie) I
say (Na lie) I
say (Na lie) Where the
fire dey, where the
fire dey All the
liar dem, fire fit burn dem If dem no remain, fire fit burn dem All the
liar dem, dem have a
problem A
wulipa problem Come D'banj, come help dem fit solve them You know me can damn them You know me can dem them Me and dem no friend You know we can damn them Some of demma say they have a
degree When you check it out they have no pedigree Some of demma say they live in a
city When you check it out they live lowkey Dem mama like dem rich When you check it out they are so impoverish They lie (They lie) They lie (They lie) They lie (Na lie) They go say na them they big pass (Na lie) They go say na them drive first class (Na lie) They go say na they dey fly first class (Na lie) I
say (Na lie) I
say (Na lie) They go say na their car just pass (Na lie) They go say na dem know book pass (Na lie) They go say na their babe just pass (Na lie) I
say (Na lie) Yo, yo, meant to dude Said you had the
latest dots When you telling more lies than satan does Hey, because you lie you can fall your only churchill Your mouth's in a
toilet bowl Now you tell me who's fat chips in the
middle You fix this nigga, quick, quick better wake up I
spit sweet here, rip off your make up 'Cause everybody know you made a
quick for that, Jacob I
spot your lies from a
mile away 'Cause you talk fast, mumbling an apology, ma apology, ma'am Just telling the
truth I
know you don't leave but you're telling the
bull You said your chic is really like boo with shades But really she's like a
baboon with braids So next time you wanna tell a
lie in splendor Remember I'm handy with the
lie detector (Na lie) They go say na them they big pass (Na lie) They go say na them drive first class (Na lie) They go say na they dey fly first class (Na lie) I
say (Na lie) I
say (Na lie) They go say na their car just pass (Na lie) They go say na dem know book pass (Na lie) They go say na their babe just pass (Na lie) I
say (Na lie) I
say Yeah, make una hear me now I
wan teach you una little something wey una go dey talk when una see liars You see, me I
no dey entertain liars and my people here we no dey entertain liars So when we see liars, this na the
thing wey una go dey talk Una go dey repeat am after me, hi Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Fi le Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Ti be fun oshi (Ti be fun oshi) Mo ni ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Ya na fun oshi (Ya na fun oshi) Hini e, hun