Rise Up
(专辑: Greatness 2.0 - 2021)
Greatness Yeah Yeah ICON, Ladipoe DJ Neptune We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again I
dey see your head spin You no understand why Nobody wan send you Nobody wan help you Omo you need to Bring your dreams alive again Fire in your heart go Burn out every doubt you get oh Do you ever make it to the
talk? This life not turn by turn So don't you stop eh Will I
ever make it to my prime? Last last I
be champion So watch me rise We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Icon All my life I've been the
underdog I've seen the
other guys I've been the
one to rise up and even all the
odds I've seen the
flashy cars when I
sat inside the
bus I've said yes to the
boss I've walked kilometres to get to where I
dey I've prayed for grace to cover all my day to day I've seen the
rich boys, dey flex boys Wey go become G-boys so even dem go flex boys, ditto Shoutout to E-money I've seen girls getting F'ed by G-boys who knew H-money Just because they want to say the
money loud High Money I've seen people go to jail for dey money Me I
no go lie the
journey long Kseries I
go always proof the
doubters wrong and the
truth is I
fall, I
rise, I
dipped down many times Thunder fire anybody wey dey try to block my shine, so We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Uhh uhh uhh Rise up We go rise up again Uhh uhh uhh We go rise up again Ohh ohh ohh Rise up again ohh ohh ohh Ohh ohh ohh (Greatness, round of applause) Round of applause, everyone isn't whole But the
pain and sacrifice that they ignore 'Cause this blood nor sweat that drip from every pore 'Cause it's sacrifice to keys that open doors If it's-not about the
pepper, what's the
point of grinding Trying be the
brand ambassador for God's timing Everybody wanna prove it to the
haters But sometimes though it's close friends that need reminding Heaven knows the
anointing is in the
flow Even the
devil knows he can never afford my soul I
play it cool, you cannot walk in the
same shoes In this life of toll-gates my nigga I
pay dues Big facts Yeah I
want the
big stacks But I
do it for the
legacy and impact I
didn't come this far to come this far That's on God from the
heart We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again We go rise up again We go rise up, yeah (We go rise up, we go rise up) Nothing go do me (We go rise up, we go rise up) Everything go sweet oh (We go rise up, we go rise up) (Uh uh yeah) Nothing go hard me (We go rise up, we go rise up) My life's on the
rise oh (We go rise up, we go rise up) (We go rise up, we go rise up) (Uh uh yeah) We get on our feet when dem no believe say We go rise up again We dey pray for grace and we believe say We go rise up again Tune