For You
(专辑: Greatness 2.0 - 2021)
Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I
dey look for insta oo Your picture dey give me ginger o
Girl e b
you I
dey sing for I
no fit to play you like FIFA You and your friends dem sit down I
no think say you be the
leader Follow me make you for enjoy Drink Hennessy plus shisha Hmmmm astalavista oo tonight na astalavista Hmmmm give me ginger o
girl you dey give me ginger Hmmmmm Chelsea Manchester o
tonight na Chelsea Manchester Make you take am easy on me girl yeh ma pami hmmm Whatever you need Baby girl I
get am for you ehhhh, me I
get am for you ehhhh I
say whatever you need Baby girl I
get am for you ehhhh, me I
get am for you ehhhh mmmm Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I
don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehhh) Your waist dey sweet me like fanta (mmmm) D
way you dey whine to the
konga (lady shake it, let's go) This one na love at first sight I
don find love for many places I
don even use website But I
no find anybody Wey fit do this tusion, wey I
write But when I
see you from afar And I
see the
way your body dey shine That's why I
dey use my eye glass I
dey talk to you make I
no go blind ehh Make I
no go blind hmmm Make I
no go blind Manager give me check make I
for sign Give this girl wey dey my side One minute I
don change her life Where money dey everything dey dey alright oo Oya take your body she b
miss gadigay, she b
miss gadigay, she b
miss gadigay Girl this our love e
no go fade away, e
no go fade away, e
no go fade away hmm I
no go play you like dembelele, I
no go play you like makelele Thank God say you come my way I
thank say you come my way Whatever you need Baby girl I
get am for you ehhhh, me I
get am for you ehhhh I
say whatever you need Baby girl I
get am for you ehhhh, me I
get am for you ehhhh mmmm Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu) I
don come with another banger (Banger) Run make you call all your sister (Sister) Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehhh) Your waist dey sweet me like fanta (mmmm) D
way you dey whine to the
konga DJ Neptune Shake am (whine am jor) Shake am (I say shake am jor) Comot body Break am Neptune