Pepper Dem
(专辑: My Story: The Album - 2015)
E
pepper dem, oh Spinall pepper dem E
pepper dem Mr. DJ pepper dem Spinall pepper dem E
dey pain you say I
tanda like this Say, e
dey pain you say I
dey sing like this I
too be fine girl, abeg e
no be beans Say to be fine girl, abeg e
no be beans E
pepper dem Mr. DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make e
pepper dem, eh E
pepper dem Mr. DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make e
pepper dem, eh Pepper dem Pepper dem Say make you pepper dem Pepper dem Pull up in a
rover (Pepper dem) Airborne on okada (Pepper dem) Dancing jangolova, eh-ai (Pepper dem) (Thing go pepper dem) Mo ti gbá Grammy, oh (Pepper dem) Check Linda Ikeji (Pepper dem) Dem just dey yarn my story, story, oh Say e
dey pepper dem, chai E
dey pain you say I
tanda like this Say, e
dey pain me you I
dey sing like this I
too be fine girl, abeg e
no be beans Say to be fine girl, abeg e
no be beans E
pepper dem Mr. DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem, eh E
pepper dem Mr. DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem, eh Pepper dem Pepper dem Pe, pe-re-pe, pe-pe-pe-pepper dem Pepper dem Tatafo, tatafo Abeg where you dey go? This your way na kolo Pepper Tatafo, tatafo Abeg where you dey go? This your way no good, oh If you see your brother failing Say make you help am If you see your sister wailing Say make you help am If you see say them succeed Say make you join am If you see your brother, see your sister Anybody, make you roll am E
pepper dem Enter DJ, pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem, eh E
pepper dem Enter DJ, pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem, eh Pepper dem Pepper dem Say make you pepper dem Pepper dem Pepper dem Make e
pepper dem I
don try pepper dem Make e
pepper E
pepper dem Spinall pepper dem Oya, wọn tí, pepper dem Wọn, wọn tí See brother, wonder DJ Spinall, murder, wonder dem pain Wọn, wọn tí Eh, eh, eh, wọn tí We murder, murder, we, we, we We murder, wonder dem pain Eh, wọn tí Eh, eh, wọn, wọn tí (E pepper) We murder, wonder dem I
say we pepper, pepper dem Wọn, ti (Pepper dem) Wọn, wọn, wọn tí (E pepper dem) We, we, we murder dem Eh, eh, eh, eh, eh murder dem