音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Dollar
(专辑: Grace - 2020)
Topboy If you no go chop make you dey there You want make I
chop make I
leave you You see you no like make you no dey play fair If you no dey care, nobody go give you The
thing we dey worry wey dey beat your mind Money go answer the
question 'Cause you dey listen I
dey sing e
be truth or lies? Answer the
question Say make I
know wetin you go do for the
dollar, yeah You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby Make I
know wetin you go do for the
dollar, yeah You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby Oh Lord of mercy, please talk to Mercy for me 'Cause she dey follow Tracy eh Why she no dey fit to whine again See the
baka, baby see the
baka Tell me why you put it for reserve Carry ketch up, make I
carry ketch up Wetin you desreve The
thing wey dey worry wey dey beat your mind Money go answer the
question 'Cause you dey listen I
dey sing e
be truth or lies? Answer the
question Say make I
know wetin you go do for the
dollar, yeah You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby Make I
know wetin you go do for the
dollar, yeah You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby What you go do for the
dollar? Me and team, we full of ballers You can't war with us, you can't call us You can't stand with us we stand tallest Oyema, smile for the
brand Snap, snap, smile for the
cam Don't slack, come make we dance Front, back, give me a
chance Green no nyɛlɛ taste nyɛmi Nkɛ base nyɛmi Sho, sho waist nyɛmi Su-kɛɛ your waist nyɛmi You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby Make I
know wetin you go do for the
dollar, yeah You go wulu for the
dollar, yeah You go-go down and do for the
dollar, oh my baby
完毕