音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Loju
All day she don dey call now As the
party don dey buzz we no go tire o
And you know the
feeling don dey high now Like 'til the
party stop I
no go go T'a de l'owo l'apo Na we the
girls wan follow go Many girls change their area code 'Til you follow me, I
no go Follow bounce if you get stamina Killing any beat make dem no go try me E
no get any thing wey I
no go fit buy me You don give little taste make we dey go Make you no dey shy nau Tell anything, girl I
fit to make you mine oh Na me dey make all of the
girls come inside now You dey wait for your loving from big bad man Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Sho mo, (yeh yeh) I
fit wait all night (yeh yeh) I
gat the
thing all night Wey go make you feel alright (DJ Spinall) Ko wa Ka ma lo Ile nau Philomina don dey dance I
tay Nothing, I
want you Only you, na just only you I
wan dey run back to And when I'm on my feelings, I
go call you Baby na only you Take out time we go work all night And I
go dey when you ready you fit bank on it Let the
neighbours know my name Baby girl I
go dey your side o
Diamond dancing on me Baby rest upon me, I
fit pay the
price Baby you make me come back on daily Omo I
dey attach Every night we come alive, dey outside Make bad man dey show you life Oh baby me and you lo ju (loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu Oh baby me and you lo ju (loju, loju, loju) Ka sha ma jade ka ma ju ru Shey bi ewo lo se ju See as you badder, you dey good Shey bi ife re lo ju Baby go dance and shuperu
完毕