Everybody (Thank You)
(专辑: Stories That Touch - 2015)
Ah, everybody wey believe the
movement Everybody wey see the
dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the
team Every single fan wey dey hail me All the
babes wey still dey scream Everybody wey dey the
story Every actor in the
film Everybody wey play the
music All the
radio stations All the
DJs and the
VJs Everybody wey give me rotation Shout out to Femi Soro Hala my man Aboki Èyin o
mọ bo șe bere Àwọn ti day one ni mo n
kí You fit think say e
easy for me But àwa ti hussle low key Shoutout to guys wey know me Àwọn èyàn ti mọ lé pé ni homie Shoutout to pops and mumsi Àwọn èyàn tó support mi Folakemi and Foladele, ah Thank you wá compulsory Everybody wey believe the
movement Everybody wey see the
dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the
team Every single fan wey dey hail me All the
babes wey still dey scream Everybody wey dey the
story Every actor in the
film Ah, Igojuwa God bless your soul I
know you dey for heaven, oh Small, small dem don dey get to know God don change my level, oh I
dey thank all the
guys wey criticize All the
people wey no feed me lies The
people wey first recognize say There's more to me than meets the
eyes All the
people wey dupe the
boy The
wayo guys and 419ers Now we dey sing, we dey break boundaries Now we dey be like Paul and Silas And my sax, e
dey kill the
beat True, when I
don't feel defeat Where you dey when we dey feed the
street? We paid the
dues so we need to eat Ah, everybody wey believe the
movement Everybody wey see the
dream Everybody wey show me love, oh Everybody wey dey the
team Every single fan wey dey hail me All the
babes wey still dey scream Everybody wey dey the
story Every actor in the
film (Even though it was hard at first) (You held me down and pushed me up) (So I
thank you for loving me) (Thank you, thank you)