音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
My Money
(专辑: 27 - 2017)
I
don't play with my money Ahn! I
don't play with my money Gimme my money My friend pay me my money Ahn... yeah Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh Oti telay Sade, o
ti gbe Fu Ronke Person wey dey owe money, oti fe ma show ge Better tell your girlfriend, gbo ni gbese lon fe Telling me rubbish, taking me for novice You dey wan run think say I
no go notice Brand endorsement, omo no story If you no get thirty milli, don't phone me Babe mi ma need some sugar Wetin I
go give my jeweller That two hundred k
wey you say make I
take Na money I
go use buy suya You go still add like two zero I
be Yoruba boy but I'm too Igbo I
go pay staff I
go shoot video Calculate that you go see you are telling me story Pay me what you owe me Me I
no go holla No! We no be hommie Pay me what you owe me Gimme my rabba You dey find yawa You go see wahala No! we no be hommie Pay me what you owe me, me, me, me I
don't play with my money Ahn! I
don't play with my money (I don't play with my money) Gimme my money My friend pay me my money (I don't play with my money) Don't tell me rubbish if you no get money Don't mess with my talent if you no dey sorry Tell me something wey eti wan hear If it's not making money, it's not making sense Twenty million in a
month Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba I
get many responsibility tin ma face Tin ba ti sere tan Omo no be child's play Many, many people don price me for kobo I
no complain but still na hustle I
no want make una pity me Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi story Money wey you owe me, me am not joking I'm not laughing, I'm not kidding, fun mi lowo mi Shey yu dey whine me, fun mi lowo mi Shey yu dey whine me... I
don't play with my money Ahn! I
don't play with my money (I don't play with my money) Gimme my money My friend pay me my money (I don't play with my money) Money I
earned with sweat and blood Money I
go rather go spend abroad If you don't pay Please rest assured I
will take action, I
swear to God Still same gist wey you hear before Say I
no dey play with any boy Knock, knock, knock, don't get the
door I
fit come your house in the
early morning Lies you feeding So deceiving Don't promise You don't know the
meaning Hide and seeking and I
know you're dribbling Stop that sh-, it's so demeaning Dem man know that I've been busy Working on getting more cheese really Dem man ways is still sneaky Dem man tryna dodge me Don't gimme story Pay me what you owe me Me I
no go holla No! We no be hommie Pay me what you owe me Gimme my rabba You dey find yawa You go see wahala No! we no be hommie Pay me what you owe me, me, me, me I
don't play with my money Ahn! I
don't play with my money Gimme my money My friend pay me my money
完毕