音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Buga
Jiggy E
so fun won ko lo sempe Who dem be Wetin dem weight Wetin I
do Wetin dem say I
gat frenemies but mama don pray No bad belle wey go come my way And the
blessing make e
fall my way I
need long life, that is all I
pray Been a
long road but I
will find my way Zero competition wey dey pon my way Who be that girl belly dancing Girl put it on me Got the
fantasy Baby girl tell me what's your fantasy And no dey waste No dey give me konji Je kin ma je ise yen, like a
junky Fi won le kan ma wo ,like a
dundi After the
club tell me what it's gon be And she want my blood just like a
Zombie Who dem be Wetin dem weight Wetin I
do Wetin dem say I
gat frenemies but mama don pray No bad belle wey go come my way And the
blessing make e
fall my way I
need long life, that is all I
pray Been a
long road but I
will find my way Zero competition wey dey pon my way Buga ko Buga Buga ko Buga When you get money, just Buga Buga ko Buga Buga ko Buga Buga ko Buga When you get money, just Buga Buga ko Buga See nobody go Buga me Oga the
jealousy no let them fit stand me (Buga) No let your people dey tweet at me Please pass me [?] Ahan wetin happen now I
pull up in Maserati I
no dey hear there voice from inside the
taxi O
fe femi ooo, she see me in the
Versace Okunrin meta that will be polyandry Abeg, tell the
bartender to bring 5
Hennessy E
no go better for the
bagger With the
bad energy Tell am, motor go jam am if e
try anything You no know my baby gèle e
dey blind enemies You can't tell me shit Your swag never reach So you can't share from our amenities Where real gees gathers no you can't fellowship If you say get werey we have medicine Buga ko Buga Buga ko Buga When you get money, just Buga Buga ko Buga Buga ko Buga Buga ko Buga When you get money, just Buga Buga ko Buga Baby girl what's your fantasy I
no say you fine pass me Your body no be counterfeit Can you come and pamper me I'm jiggy First class ticket Fly you to Ghana from Lasgidi International you bum bigi You're the
one even tho I'm taken Jiggy Wetin dem go do Wetin dem go say You dey make my heart go tingaligalin When it's a
party bring her with her friends Like a
cookie jar, my finger in her thing Hmm your back is thicker than a
milkshake About lift her like a
suitcase Up slam kick her like I'm Bruce lee Kidakudz and Joey man a
top slick
完毕