音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Girls
Wha ya say Close marking Hold something It's C-Tea on the
beat The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go sweet if girls no dey If girls no dey The
party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa?! call am Amaka?! call am Jenifer?! call am Abena?! call am Akosua?! call am (ye, ye) Kafaya?! call am (ye, ye) Amaka?! call am (ye, ye) The
party no go nice if girls no dey (ye, ye) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) The
party no go tap if na sausage fest (God forbid) Lai lai, it can never make sense I
for call Chichi She too like mulla But O
boy that ikebe super (chai) Natalie say she fit bring rice cooler (ehn ehn) Say she go come if we book her Uber But Sade say she can get here sooner With all those her friends wey dey burst medulla (call her now) I
dey calculate based on spending Everybody message dey for pending (oh no) Shayo don dey fridge oh, e
plenty Omo diesel sef don dey for engine (very nic) If anybody form swagger (No time o) Tell them make them jump okada (komoto there) Na party I
dey do I
am not their father (komot there) And I
am not the
Lagos state governor either The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go sweet if girls no dey If girls no dey The
party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa?! call am Amaka?! call am Jenifa?! call am Abena?! call am Akosua?! call am (ye, ye) Kafaya?! call am (ye, ye) Amaka?! call am (ye, ye) The
party no go nice if girls no dey (ye, ye) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) (Girls, girls, girls, girls) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) (Girls, girls, girls, girls) The
party no go nice if booze no flow (lai lai) Fine girls and juice don't go Wetin we go do if these babes no show? Three hours now them don dey go-slow (oh my God) Excuse me! Who get motor? Come and reverse, person wan go (I dey come) Hello sir! Who give you control (ehn ehn) You go need to bounce o
Party don choke (who are you?) I
don talk dress code All man sabi You still wear nonsense come my party (get out) Bouncers stop him, he's not my padi (i don't know him sir) Ita lo ma wa, ti party ma pari (that's true) You go even help increase the
space (yes) Because we are holding up for babes Make sure say the
boy leave the
place We don't have oxygen to waste The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go nice if girls no dey If girls no dey The
party no go sweet if girls no dey If girls no dey The
party no go soft if girls no dey If girls no dey Theresa?! call am Amaka?! call am Jenifa?! call am Abena?! call am Akosua?! call am (ye, ye) Kafaya?! call am (ye, ye) Amaka?! call am (ye, ye) The
party no go nice if girls no dey (ye, ye) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) Focus Ramon (Girls, girls, girls, girls) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) (Girls, girls, girls, girls) (ye ye ye ye, ye ye ye ye) (ye ye ye ye, ye ye ye ye)
完毕