King
(专辑: Laughter, Tears & Goosebumps - 2019)
Ouu aaa... Fireboy here so... (Shawdy pull up in the
backside) Gbemi sori bi gele I'm a
king, ma fi mi sere All the
girls calling me bebe See me see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget see gbagbe Me I
be complete package (ooo) Me I
fit fight for your love But I
no fit beg for your love I
no fit beg for your love I
no fit beg for your love Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) I
want you to treat me like a
king Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Wetin you need bebe I
get sauce, get juice bebe I
get everything for you babe (as long as you dey) Bad boy wey you no fit use play game I
be king, ma fi mi sere Girl, you know so ma lo farawe (farawe) Me I
fit fight for your love But I
no fit beg for your love I
no fit beg for your love I
no fit beg for your love Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Treat me like a
king Baby, baby se'mi bi oba (bi oba) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again So fun mi, ki lo tun fe, ki lo tun fe kin se fun e
(Shawdy pull up in the
back) Fireboy here so