音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Elon Musk (Remix)
Wait, they call me Shallipopi (B) Ibile (Busy) All these my Southy boys, ah (Rands e
dey body) Dubai (Dirhams e
dey body) Yankee (Dolapo dey body), kuron'be Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto) Eh, he na Tesla kid Pulling up in a
Tesla toy Eh, no bitch boy See, no go dey Funds dey low-key, no go play Shallipopi, I
work all-day Plutomania, we fly all-day Inside that your Evian so Another Evian dey inside Inside that your Evian (Gee, gee) Another Evian dey inside (Kuron'be) Inside that your Evian so (Elo') Another Evian dey inside Inside that your Evian (Ayy) Another Evian dey inside All these Elon Musk boys Para dey body (Dem dey vex) BTC dey body (E too much) Money dey body (Okay, plenty) All these Elon Musk boys (Shey me?) Para dey body (Ah, dem dey vex) BTC dey body (Opor) Money— (Say, say) It's the
remix of the
remix (Elon-lon) You know the
steeze (Elon-lon) Roll cannabis Your baka like Tesla I
got the
keys (Elon-lon) Ah, I
stack (Elon-lon, ya-ish) I
smoke (Elon-lon) I
puff and pass (Elon-lon) I
loud (Elon-lon) I
choke, I
jogodo 'til I
reach high cloud (Elon-lon) Abena please no dey doubt E
no be clout, my sekere no dey bounce No go dey show, no dey proud Idan no dey bow Only when I
wan kiss you down there, yeah Bad girl, say she wanna fuck to the
anthem All these Elon Musk boys Para dey body (Dem dey vex) BTC dey body (E too much) Money dey body (Okay, plenty) All these Elon Musk boys (Shey me?) Para dey body (Ah, dem dey vex) BTC dey body (Opor, ah) Money— (Say, say) Ah, kuron'be Money too choke, abeg One Azul, twelve people, e
no fit be my cartel (For where?) Look at my squad, you can tell If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier (Ahh) All these ones (These ones), then these ones (These ones) These ones, when you see them make way (Make way) Evian dey (Evian dey), maga dey (Maga dey) So therefore, everyday na payday (Say) I
say no go put body if you no get mind (Get mind) Unless your mind go dey (Go dey) Ah, you wan chop life, you no wan pay price? (Pay price) My guy guy, na there you go dey (Ayy) Ayy, kuron'be All these my Southy boys, ah (Rands e
dey body) Dubai (Dirhams e
dey body) Yankee (Dolapo dey body), kuron'be Elon-'lon-'lon (Elon, Elon) Elon, 'Lon (Elon) Elon-'lon-'lon Elon, 'Lon (Shalli' what?) Shallipopi Elon-'lon-'lon Elon, 'Lon Elon-'lon-'lon Elon, 'Lon (Ayy) How do I
pay, boss? Send aza or send wallet? Payment received, now he credit BTC Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) Evian dey Now you don confirm Evian dey? (Ewe) Evian dey Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey) Evian dey (Evian dey)
完毕