Tipsy
(专辑: Fire Of Zamani - 2013)
[Intro] [Hook: Morell] Get some more bottles, let them get some more bottles Let them get some more bottles, get some get some more bottles Let them get some more bottles, let them get some more bottles Let them get some more bottles, let the
models get tipsy [Verse 1: Ice Prince] See these niggas acting fly like say them be catfish If you read their mind, you go know say Wande Coal no black reach Them see me for streets and them no say I
no dey lack shit We in the
building and we here till the
building collapses GRAAA I'm the
President Badder than the
best of them Riding with the
kings, the
gunpowder for the
rest of them Them wan' make I
fall flat, but I'm bouncing the
accident I'm on a
song with Chip so you I'm kicking with wretch and em' Lot of niggas look up to me, me sef, I
dey try learn Some of them dey shiver cuz e
be like say na my turn Them no fit compare me, omo, dada no be sideburn These rappers say I'm sweet, na me be sugar wey dey dry sperm Niggas wanna beef with us, carry am go far away I
dey kick some ass, I
no be Omotola Jalade Man, they wanna fuck with us, but I
think it's sorta 'k The
way I
shine the
light e
come dey be like say na Farade Bad man killer, Ice Prince, nigga White fans, and I
ain't a
light skinned nigga Red eye, me no need a
visine, nigga Fuck with the
clique, and you gon' see the
fight scene bigger [Hook] [Verse 2: Wale] Surulere can relate Goons out in Ondo State Take you on the
realest, so I
put a
pussy in his place Yoruba my fucking name, women love to touch my face [?] when I'm in the
States Realest state of mind I'm in, grew up by the
monument When I
got my deal, I
brought the
whole fucking naija in Now we on a
Island with jollof and I
be buying Some felines from the
Bahamas, me and Ice Prince showing how to live Kilode, we okay, yeah we straight MMG, that's my clique, my oga be Rozay Kilode, kilode, DJ Whats that you wanna play Get my Super Eagle on, start to kick it till the
break Man, a
million from a
plate, so the
city know my name And my cuzzo call me Dayo, but these women call me Dre Yeah [Hook] [Verse 3: Ice Prince] You see me for news now I'm the
new Cyril Sto-ber [?] the
chocolate city shit is over We dey see for hennessy nor dey mix am with soda We dey shoot high and I
mean just to prove that we older They mistaking us to be dangote [?] Just me and my bitch maybe M.I or one day Rozay And me I
show no pity, I
dey wear the
same shirt with Diddy But that's how you roll when you from Jay town or Lasgidi [Hook: Morell] Get some more bottles, let them get some more bottles Let them get some more bottles, get some get some more bottles Let them get some more bottles, let them get some more bottles Let them get some more bottles, let the
models get tipsy