音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Keep On Rocking
(专辑: Face 2 Face - 2004)
Yes o! Nothing dey happen! Catch the
vibe, get the
feelin Yes o! Ehn ehn Catch the
vibe and get the
feeling Tell your man that you are wheeling What I
have is what I
am giving I
really don't try to keep the
love on line Catch the
vibe and get the
feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I
have is what I
am giving Keep on rocking baby I
really don't try to keep the
love on line As I
dey walka dey go Wetin dey happen na e
funky so After the
show, na the
party o
The
party go happen for my end o
Even if you no be my friend o
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo So they point and kill, you go carry dey go But to say, the
blood, and the
blood dey go Police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go You go start to dey show yourself o
Come to the
center and start a
kolo Start to be feeling like a
monkey o
Hey, jay, jay, like a
donkey o
Jump and touch the
ceiling o
Help to sing the
singing o
I
go spread all my money o
I
go spread till the
end of the
party o
Cuz this kind party, you no know when they go You no go know say some joint dey show This kind party no dey end o
This kind party they must pursue you o
Catch the
vibe and get the
feeling Tell your man that you are wheeling What I
have is what I
am giving I
really don't try to keep the
love on line Catch the
vibe and get the
feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I
have is what I
am giving Keep on rocking baby I
really don't try to keep the
love on line Okay, as we plan before Na in we commot from gipsy o
Hey, jai, check your time e o
The
party dey start my end on the
dot e o
You no fit afford to be late e
ei Na we suppose to arrange the
place e o
Hey kena, na true talk na you dey talk e o
I
check my time for the
thing, eget e
faulty o
Make you see as the
thing dey delay o
You go think say na 8
edey knack e o
Oya, enter modo make we start dey go Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the
phone, make you call am o
Make I
call am, tell am, say we dey come e o
Make he no be like say we don lost e o
Tubaba, nolele, he go sing the
show But the
hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the
party o
Just in time, which you tell us, them start the
show All the
boys be the
dem, dey flex o
I
leke leke dey play for the
kwan di yo Oya, pass me the
bottle and suck the
yaro Make I
start dey quaff e o
Quaff and quaff till the
end e o
Kolo, quaff, me sef, I
go quaff e o
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonite But you got, you got to do your God some glory Try to come without a
gun Do you God some glory, try to come without a
gun Get yourself a
partner, do just what you wanna Do you God some glory, try to come without a
gun Catch the
vibe and get the
feeling Tell me your man that you are wheeling Catch the
vibe and get the
feeling Tell your man that you are wheeling What I
have is what I
am giving I
really don't try to keep the
love on line Catch the
vibe and get the
feeling Keep on rocking baby Tell your man that you are wheeling Keep on rocking darling What I
have is what I
am giving Keep on rocking baby I
really don't try to keep the
love on line
完毕