Blessings
(专辑: Love & Light - 2019)
Oh, I
think I
drink too much I'm on a
blessings on blessings on blessings, wey me I
dey find Na blessings on blessings on blessings, wey me I
dey find So don't worry my brother, my sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find Baba God abeg abeg o
I
don't want to carry last o
Na why I
dey pray and fast o
Make my matter make e
no go cast o
Baba God abeg o
I
no want to carry last o
Na why I
Dey pray and fast o
Make my matter make e
no go cast o
(Yeah yeah yeah) Because na blessings on blessings on blessings, I
dey find Na blessings on blessings on blessings, wey me, I
dey find Jesu joor Answer me Make your blessings cover me I
no say you dey see wetin I
no see so Make you just dey protect and dey guide me Oluwa joor Answer me Make your blessings cover me I
know say you dey see wetin I
no see So make you just dey protect and dey guide me Because na blessings on blessings on blessings, wey me I
dey find Na blessings on blessings on blessings, wey me I
dey find So don't worry my brother, my sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find O
yo-yo-yo O
yo-yo-yo-yo-yo O
yo-yo-yo-yo-yo O
yo-yo-yo O
yo-yo-yo O
yo-yo-yo-yo-yo O
yo-yo-yo-yo-yo O
yo-yo-yo (Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)