音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Spiritual Gbedu
How many fuck I
wan fuck How many kele wan put me on lock This shit no be luck Don't be hating on me 'cause your shit flop No go dey try come koba me Everlasting wave e
be Tsunami Fire burn my enemies I
dey grind all night till 04:30 Oya dey move to my side (side side) Nobody fit dim my light (light light light) All die na die, I
make my rules Only me fit decide Nobody can do this shit the
way that I
do I
dey give them Gbedu, (Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo) Now who be the
boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (ye) I
dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo yo) Steady everyman fi let them know (wa wa wa wa) My jams too hot I
finna, let them choke (o no) Them no know how man just dey, dey roll (yeah) All of them barnie dem hear my sound dem wan go low Nobody can do this shit the
way that I
do I
dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo) Now who be the
boy wey dey drop jam wey sweet like Banku I
dey give them Gbedu (ah), Spiritual Gbedu (wo wo yo) Importer exporter top dollar When I
come through yeah I
dey pop collar None fresher, none badder, none cooler No go try me, I
be Dangbana Oh yo yo Joeboy 'pondeck O
na na na na
完毕