音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Yawa No Dey End
Wetin go kill a
man na billing oh Oh, oh, oh, oh Majeeed, baby I
get 10k for aza And my padi won borrow the
raba My shawdy won do data My mama call me later She need funds, oh For this kind matter Na me be my one and only comforter And if I
say no raba Omo them go shoot my leg catapult, oh But I
go live life I
go chop life My brother yawa no dey end Yawa no dey, oh I
go live my life, oh I
go chop my life 'Cause yawa no dey end Yawa no dey Yeah, I
made a
million dollars Now I'm tryna make some billion dollars Be like anytime Wey I
climb one ladder E
get another one Wey go take me higher, higher o
E
no Dey end But I
go gbadun my life 'til the
end If you bin get o
Dem a
your friend o
If you no get, oh Demmma go Shenk o
Sometimes you gotta sip and drink palm wine You Dey hustle you must get time to whine and dine 'Cause one day all man must to kpai So my guy Make you live your life But I
go live life I
go chop life My brother yawa no dey end Yawa no dey, oh I
go live my life, oh (no, no, no) I
go chop my life 'Cause yawa no dey end (yawa no dey end) Yawa no dey But I
go live life ('pon deck) I
go chop life My brother yawa no dey end Yawa no dey, oh I
go live my life, oh I
go chop my life 'Cause yawa no dey end Yawa no dey (billing opor po po) Opor ju
完毕