音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Check My Phone
(专辑: Body & Soul - 2023)
Check my phone Check my Snapchat o
Nothing I
dey hide o
You no go see wetin you dey find, o
yah I
be fine, boy o
Many girl wey love me so But na you I
want o
If you no believe make you forget o
Ye, hmm Omo na flirt I
dey flirt, no dey vex, make you forgive me If you still vex, I
no send, I
go flex you with ten milli No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I
understand if you want to leave or you wan go Check my phone Check my Snapchat o
Nothing I
dey hide o
You no go see wetin you dey find o
ye yi Check my phone Check my Snapchat o
Nothing I
dey hide o
You no go see wetin you dey find o
Yoruba boy, I
don't cheat But you tell me I
belong to the
streets Shawty, put your mind at ease Iwonikan ni mo want ti mo need o
Oh, you think that I'm too good to be true? 'Cause nobody can do you like I
do Stop complaining, I'll put you in the
mood Make we dey gum body mo ni super glue Omo na flirt I
dey flirt, no dey vex, make you forgive me If you still vex, I
no send, I
go flex you with ten milli No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I
understand if you want to leave or you wan go Check my phone Check my Snapchat o
Nothing I
dey hide o
You no go see wetin you dey find o
ye yi Check my phone Check my Snapchat o
Nothing I
dey hide o
You no go see wetin you dey find o
Omo na flirt I
dey flirt, no dey vex, make you forgive me If you still vex, I
no send, I
go flex you with ten milli No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I
understand if you want to leave or you wan go Leave or you wan go If you want to leave or you wan go, ('Pon deck) If you want to leave or you wan go Wan go, wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go If you want to leave or you wan go, o
my God
完毕