音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Duffel Bag
(专辑: Body & Soul - 2023)
You say you want a
man wey go do you better Olowo to na dollar Ti o
kin gbomo meta, hahan Sexy Jola, je a
lo dinner later Omo I
dey feel your style When you break your back for me Free me, free me, e
no easy This thing plenty, je kin risi Plenty money for my piggy Make I
know when you wan see me, baby Take am easy This thing plenty, je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I
know when you wan see me, baby You say you want a
man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o
kin gbomo meta, hahan-ha-ha Sexy Jola, je a
lo dinner later Omo I
dey feel your style When you break it down for me, yeah I
dey know, baby, can you see? Many bobo wan joke you know as e
be Dem wan chop and go, on the
low But if you ready wan move me go follow go Anything wey you do, mami Me no go deny you Baby no go fo jo, mami no go fold Make I
do you normally you know what I
mean Free me, free me, e
no easy This tin plenty, je kin risi Plenty money for my piggy Make I
know when you wan see me, baby Take am easy, this thing plenty, je kin risi Plenty money for my duffel bag Make I
know when you wan see me, baby You say you want a
man wey to do you better Olowo to na dollar Ti o
kin gbomo meta, hahan-ha-ha Sexy Jola, je a
lo dinner later Omo I
dey feel your style When you break it down for me, yeah You say you want a
man wey go do you better Do you better, do you better, do you better
完毕