音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Halle
(专辑: Body & Soul - 2023)
I
no wan lie everyday that I
close my eyes, trouble dey my mind Wey dey make me no fit to smile And I
pray Jah you try and ease my mind 'Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling, oh oh 'Cause I
no say dem be many wey no want to see man smile And demma pray everyday to dey make say my face no shine For this my case oh my shoe guy must to shine See that's Jah's plan for my life And I
know say he no go ever stop to dey bless my life Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke Yawa dey e
dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me O
na many many man No fit to understand God's I
no come here to yarn okpata yarn He carry me up when I
was down Wetin my eye dey see they no know As I
dey take dey grind they no know o
They no fit go the
place we don go Na baba God e
do am for sure So I
say eh, eh Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke Yawa dey e
dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke Yawa dey e
dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na) Many many man Many many many man Many many many man
完毕