音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
Amber Rose (Remix)
Girl I'm in the
mood, come and give me clues Cause my heart running like it's on the
loose I
follow all your rules Your command be my truth You got my heart burning for you and for you Doctor said iyoo overdose E
dey kill person say make I
compose I
no send iyoo, I'm your host Come possess my body like e
Holy Ghost You no need rent iyoo, Amber Rose Occupy my body like say na your post When we're done iyoo you go know You go know you go know You go know you go know, yeah yeah Wetin be this I
dey see so Ileke dey shake when she roll am E
dey cool my body when I
hold am Oh my oh my oh my Ready to go all the
way I
no wan dey for street not again, oh wey Shawty my lover Killing me slow ma, one time, ah ya ya Amber Rose Mami no lie you fine o
I
go dey fall when you dey my side o
All I
dey find na you get am o, my all all, Amber Rose Wetin you do me like o
I
don't need nothing else beside you Ewe, Amber Rose baby I'm all yours iyee Amber Rose If you need my loving I
dey for my post, I
dey for my post Hmmm Amber Rose If you need loving I
dey for my post, I
dey for my post Hmm hmm hmm Amber Rose If you need loving I
dey for my post Huh huh huh huh, for my post Come possess my body like the
Holy Ghost, eh wey
完毕