音效
界面
难度等级
口音
界面语言
1
和/或在社交方面支持我。网络:
CHOPLIFE
(专辑: 5 Star - 2022)
You know how the
thing go King, King Promise Alongside (yeahhh) No-na-na na-na-na-na-naaa Patoranking mi dey here Whayasay? More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game Me no come to play-ay Yeah-yeah yeah Over oh, we de ball hard like Drogba oh We going up, never go down oh And we stay fly, never sober oh, ay-ay Pull up in a
rover oh, make the
gyal dem wana go mad oh Pull up in a
G-wagy oh my oh Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game So me no come to dey play-ay Oh-nahh I
no know wetin I
go do, Jehovah bless mi I
no fumble You know mi faya cyan cool oh, anytime I
walk I
will never stumble And anytime wey we come thru, you go see wetin money don do You talk say you be badman but you no bad reach shatta-bundle You talking-talking too much but omale Anytime you hear (bang bang) you go sorry Now the
money long from Lagos to Tamale And the
crown dey inna mi house Adewale, ah-ya Different post, different style, different clothes, different flight Oh high and high, oh seen the
sky Different days, different cars Shine with the
stars, money money money is all I
see More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy More money more money chale and enjoyment I
dey chop life regardless Cause trouble never get no honey-eyy Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game Me no come to play-ay Sexy girls dem sing my name Tininin-tintintin yeayy-ey Me I
came and conquered the
game So me no come to dey play-ay Oh-nahh
完毕