Nzaza
(专辑: Mr. Money With The Vibe - 2022)
Tune into the
kings of sounds and blues Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le From Ojuelegba to Ekate oh I
show dem pepper kin to sanle Because I
know my dream, mi o
kere oh Jazz on jazz but their jazz don cast Only strong fit to fit survive See am for my dream as I
wear my crown Get down on my knees and I
pray to jah ah Person wey no work oh Tell me how e
wan chop Mehn I
don't know know Heavenly sound from the
street That's how we roll, yе, ye Emi o
kere oh, еmi o
kere oh, ye, ye Emi o
kere, so fun ma wo be oh Ma wo be oh, ma wo eni kan kan Emi o
kere oh, emi o
kere Emi o
kere oh, so fun ma wo be oh Ma wo be oh, ma wo eni kan kan Nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza So many kilokanmi How many me I
wan talk So many friends dey envy But me I
no dey see them As I
dey guide, I
dey look, I
dey tan won Anybody wa mo ma kan won oh Emi lomo tan ni kole pagan Now I
dey do big thing, I
be lion My head strong pass coconut Dem try, dem no reach me on God Anything wey you wish me, me I
wish you back Omo make I
focus on my grind oh Person wey no work oh Tell me how e
wan chop Mehn I
don't know know Heavenly sound from the
street That's how we roll, ye, ye Emi o
kere oh, emi o
kere oh, ye, ye Emi o
kere, so fun ma wo be oh Ma wo be oh, ma wo eni kan kan Emi o
kere oh, mi o
kere Emi o
kere oh, so fun ma wo be oh Ma wo be oh, ma wo eni kan kan Nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Nzaza, oluwa nzaza Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza