Mofo
(专辑: The Mayor Of Lagos - 2018)
Mayorkun baby o
Patoranking wey dey here Fire fire fire dey here o
(Uch Uch Uch) Shabalistica She say she doesn't care about the
money Like she only wanna gimme good lovin She practically does everything for me I
never see this kind of girl before Mofó o
(mofó ooo e) She sweeter than a
sugar Mofó o
(mofó ooo e) She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come Woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang All love life claim your man, whata bam She pour inspiration to me every damn song If me ever go round, she say she her go hang The
girl wanna love me, love me now She say she her go love me now Like pooom pooom pooom pooom pooom The
girl her love me too much, me na give a
damn (Uuch) Poom poom poom poom poom Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay) Mofó o
(mofó ooo e) She sweeter than a
sugar Mofó o
(mofó ooo e) She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come, come She say call me when you need me I'll come She wanna buy me house for lekki (mofó) She wanna buy me Maserati (mofó) She go take me places wey I
never been to Something wey be sey na me suppose do I
no dey like lie sey I
like am I
rub it on her face like a
powder eh Bad belle middle finger eh Follow me sotey, then you follow me for twitter eh Like pooom pooom pooom pooom pooom The
girl her love me too much, me na give a
damn (Uuch) Poom poom poom poom poom Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay) Mofó o
(mofó ooo e) She sweeter than a
sugar Mofó o
(mofó ooo e) She say call me when you need me I'll come, come Hold you down, come, come Hold you down, come, come Hold you down...